Drumzed NewsNews

Buna Boy show Di concert wey suppose hold for South Africa not happening now 😫😫😥

Di concert wey suppose hold for South Africa on Saturday for di FNB Stadium, Johannesburg go now hold on 16 December.

Di musician neva come out to tok about why dem wan postpose di concert but di ticket management, Ticket Pro publish for dia website on Tuesday say dem don cancel di concert.

For di statement wey dem release dem tok say di tickets wey dey available no dey enof for di fans and guests wey dey come di concert na why dem wan postpone di event.

Di agency apologise for inconvenience wey im go cause for pipo wey don already buy di ticket, wey cost R765 (32,000 naira).

Loading

Drumzed

Am a blogger.Blogging is a powerful medium for sharing thoughts, insights, and information. Whether it's personal experiences, industry expertise, or creative endeavors, blogs provide a platform to express and connect with a global audience. They serve as a versatile tool for individuals, businesses, and communities to engage, educate, and build relationships. Effective blogging involves crafting compelling content, utilizing multimedia, and fostering a sense of community through comments and social media interaction. It's a dynamic way to establish an online presence and contribute meaningfully to various conversations.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *